Judiciary

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Falana Drag FG To Court Based On Dia House Sharing Format Judges

By: Esther Daniel Human rights lawyer, Femi Falana, don threaten to drag di Federal Government go court over di luxury houses wey dem hand over to judges for Katampe area of Abuja. Inside statement, e explain diĀ  gesture as see finish and e no follow any law because other public servants no benefit from am. Falana talk dis after e watch di handover ceremony for television, saying di action dey […]

todayJuly 17, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds