Kaduna

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Bandits Kpai 6, Kidnap Many For Easter Church Attack For Kaduna

Say nor be small gbege for Kachia LGA of Kaduna State, dat Residents of Ariko community dey cry dat bandits attack dem early Sunday morning during Easter service, kill six worshippers and kidnap many others. Eyewitnesses talk say di gunmen come in large numbers, surround First ECWA Church and St. Augustine Catholic Church, then open fire on pipo wey dey worship. According to locals, di attackers carry out di operation […]

todayApril 7, 2026 5

OBODO NAIJA

Kaduna North, South Join Body To Back Bola Tinubu, Uba Sani For 2027

Former Kaduna Central senator Shehu Sani talk say Kaduna North wey be mostly Muslim and South wey be mostly Christian don join body under one political party for di first time since 1999. E yarn dis one after Imself, Abbas Tajudeen and Sunday Marshall visit Bola Tinubu for Aso Rock. According to am, di unity na because of wetin Uba Sani and Tinubu don achieve, and both North and South […]

todayApril 2, 2026 4

National

First Lady Remi Tinubu Share Christmas Food For Kaduna

By: Rilwan Agbomeji Nigeria first lady, senator Oluremi Tinubu, don flag off food distribution for Christmas and New year celebration for Kaduna, as she donate ₦100 million to Christian Northern Nigeria political forum. She praise di office of di senior special assistant to di president on political and other matters for arranging di programme, and reveal say Alhaji Ibrahim Masari provide 48,000 bags of 25kg rice plus transport money for […]

todayDecember 25, 2025 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app