FG, APC Govos Dash Kano Fire Victims ₦8bn To Start Life Again
By: Esther Ayoola Federal Gornment don approve ₦5 billion to support pipo wey lose property for di Kano Singer Market fire disaster. Vice Presido, Kashim Shettima tuk am during him sympathy visit to di market. Shettima say di money sef eh, go hellep victims rebuild dia businesses and bring back normal trading activities. Also marking present, Di All Progressives Governors Forum, led by Imo State Governor Hope Uzodimma, also add […]