Katsina United Beat Sporting Lagos 2-1
Katsina United don beat Sporting Lagos 2-1 for league match wey dem play on Sunday for Muhammadu Dikko Stadium, Katsina. Luis Dadong score two goals for Katsina for first half. Sporting Lagos later score one goal through Aliyu Baba for 65th minute, but dem no fit equalize. After di match, Katsina United coach, Azeez Audu Mohammed, clap hand for im players. E say di win na wetin matter pass clean […]