UN Convoy Don Reach Kobane, Bring Food And Fuel
By: Esther Ayoola Say United Nation, UN, Office for di Coordination of Humanitarian Affairs (OCHA) Don konfamat dat, UN convoy don reach Kobane for north Syria to hellep save lives for wia Syrian army and the Kurdish-led Syrian Democratic Forces (SDF) bin fight as ceasefire tuk continues. Di humanitarian pipo say, dem bring 24 trucks wey get fuel, bread, and ready-to-eat food for pipo wey dey suffer because of di […]