kuje prison news

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Court Arrange Room For Former-Agf Malami, Pikin And Wife For Kuje

By: Rilwan Agbomeji Federal High Court for Abuja don order make dem remand former Attorney-General of di Federation, Abubakar Malami, for Kuje Correctional Centre. Di court also send im pikin and one of im wife, Bashir Asabe, go Kuje prison pending when dem go hear dia bail matter. Justice Emeka Nwite give di order afta e hear argument from lawyers for both defence and prosecution. EFCC dey charge Malami and […]

todayDecember 30, 2025 12

National

Court Clean Room For Wi Former Minister Ngige For Kuje Prison

By: Rilwan Agbomeji Now make we comot body enter court, wia wi Former Labour Minister, Chris Ngige, deny all di 8 charges wey EFCC put for im head, for Abuja High Court and dat im carry ₦2.2 billion contract give family and friends. Di Minister say walahi im nor do anything like dat. Justice Maryam Hassan talk say make Ngige rent one room for Kuje Correctional Centre since im dey […]

todayDecember 12, 2025 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app