Drainage No Gree Flow Well, Na Im Cause Kusenla Road Flood
Di Lagos State Government don talk say di recent flood wey happen for Kusenla inside Lekki Phase 1 na because say di drainage system no align well technically, as di downstream level high pass di drainage wey dey there. Tokunbo Wahab, wey be di Lagos State Commissioner for Environment and Water Resources, yarn dis one through im official X account say dem don dey work on top di matter with […]