La Liga

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Atletico Madrid Reject Real Madrid €150m Bid For Julián Álvarez Deal

By: Esther Ayoola Real Madrid don reportedly offer €150 million to sign Argentine striker Julián Álvarez from city rivals Atlético Madrid. Dis na according to statement wey appear for dia website. Di club say di proposal come afta board meeting wey dem hold as dem dey look for top striker to strengthen dia attack. But Atlético Madrid quickly reject di offer, say Álvarez dey very important for dia project and […]

todayJune 10, 2026 7

Sports

Barca Face Espanyol Derby Wahala Ahead Atletico Return Leg

By: Esther Ayoola Barcelona coach Hansi Flick like dis dey face serious decision ahead of dia La Liga derby against Espanyol for Saturday, afta dem lose 2-0 to Atletico Madrid for Champions League quarter-final first leg. Flick tuk say, dem go analyse all options because di match na very important match. Barcelona sti dey top La Liga with seven points ahead Real Madrid, but di gap fit reduce if Madrid […]

todayApril 10, 2026 16

Sports

Lookman Make Big Start, Score One, Give Assist As Atletico Mash Betis 5-0

By: Esther Ayoola Ademola Lookman don scarra ground for Atletico Madrid as e score one goal and sti give assist for dia 5–0 win against Real Betis for Copa Del Rey quarter-finals. Na just few days afta e leave Atalanta join Atletico, Simeone still trust am put am for starting eleven. Lookman no waste time show im class as e dribble two defenders inside box score Atletico third goal for […]

todayFebruary 6, 2026 12

Sadiq Umar

Sports

Sadiq Don Get Nomination for Two LaLiga Awards

Umar Sadiq don get nomination for LaLiga Player of the Month and Goal of the Month for March, na wetin Completesports.com report. E go compete wit Real Madrid striker Kylian Mbappe, Real Betis midfielder Isco, Celta Vigo defender Marco Alonso, and Rayo Vallecano’s Pedro Diaz for di award. Di forward don score three goals for three league matches wey e play for Valencia this month. Di 28-year-old score two goals […]

todayMarch 25, 2025 571 87 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds