Sports

Atletico Madrid Reject Real Madrid €150m Bid For Julián Álvarez Deal

todayJune 10, 2026 6

Background
share close

By: Esther Ayoola

Real Madrid don reportedly offer €150 million to sign Argentine striker Julián Álvarez from city rivals Atlético Madrid.

Dis na according to statement wey appear for dia website.

Di club say di proposal come afta board meeting wey dem hold as dem dey look for top striker to strengthen dia attack.

But Atlético Madrid quickly reject di offer, say Álvarez dey very important for dia project and dem no go sell am anyhow.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds