Lagos accident news

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Truck Driver Wey Dey Run From Arrest Don Jam Vehicles For Lagos

Lagos State Ministry of Transportation don announce say dem don arrest one truck driver wey im reckless actions put motorists and pedestrians for risk along di Ojota–Maryland corridor on Tuesday. According to di Ministry statement on November 25, 2025, operatives of di Lagos State Vehicle Inspection Service (VIS) intercept di truck for Ojota after dem discover multiple safety violations, including shattered windscreen, faulty brakes, no valid vehicle documents, and one […]

todayNovember 26, 2025 4

Lagos

LASTMA Catch Drunk Driver Wey Allegedly Kill Woman For Lagos

One elderly woman wey nobody don identify don die on di spot after she dey crushed by one white Highlander Jeep wey LASTMA talk say di driver dey intoxicated for Almaroof, inward Pleasure, Oke-Odo area of Lagos State. LASTMA yarn say di crash happen after di driver lose control following brake failure, wey make am veer off di road come hit di unsuspecting pedestrian. LASTMA operatives wey reach di scene […]

todayNovember 12, 2025 9

Lagos

Truck Kill 3 University Students For Lagos, Injure Plenty People

Tension don burst for Ikorodu, Lagos as sand-laden truck lose control because brake fail, kill three students from Lagos State University of Science and Technology (LASUSTECH) and injure seven others. LASTMA confirm say di accident happen around Powerline Junction, inward Ikorodu Roundabout. Di truck reportedly dey move fast, ram plenty vehicles and tricycles before e finally scatter road. LASTMA spokesperson, Adebayo Taofiq, talk say di three students wey die, na […]

todayNovember 10, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app