Lagos APC Yansay Dia Full Support For Tinubu New Year Reforms
By Ebi Oboko Lagos State All Progressives Congress, APC, tuk tuk, Hon. Seye Oladejo, don tuk again oh, say the party dey fully support oga Presido, Bola Tinubu New Year message and reforms. According to Oladejo, through one official statement, say because dem believe say Tinubu dey take hard but necessary decisions to fix Nigeria, dem go support am beta style. Oladejo say for Lagos, APC see signs dat economy […]