Lagos Army recruitment 2025

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Dey Target 250 Indigenes For Military Recruitment

Di Lagos State Government don set target to recruit 250 indigenes for di ongoing 90 Regular Recruits Intake (RRI) of di Nigerian Army. Secretary to di State Government (SSG), Mrs Abimbola Salu-Hundeyin, yarn dis one for Ikeja as she beg local council chairmen make dem mobilise residents to join di recruitment wey she call noble and honourable service to di nation. She talk say di council chairmen na number one […]

todayOctober 24, 2025 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app