lagos boat operators

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Lagos.jpg

Lagos

Lagos Boat Operators Beg Gornment For More Support

Lagos boat operators wan do front mata give di incoming gornment say make dem support water transport. Di boat operators dey beg for more jetties and fuel stations and money support plus cheaper boat engines to improve water transport accros di obodo Lagos. Di operators, under Association of Tourist Boat Operators and Water Transporters of Nigeria, make di call during one political awareness programme for Lagos over di weekend, 1 […]

todayNovember 2, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds