LAGOS CONCERT

2 Results / Page 1 of 1

Background

Entertainment

VeryDarkMan Say Tyla No Go Perform For Lagos

By: Esther Daniel Social media activist VeryDarkMan don kick against South African singer Tyla concert wey dem plan for Lagos, say di move na to protest di xenophobic attacks against Nigerians and oda Africans for South Africa. VeryDarkMan drop di message for one video on him verified Instagram page, where he call on concert organisers and South African celebrities to speak out against di attacks. Di activist make am clear […]

todayJuly 31, 2026 9

Entertainment

Seyi Vibez Fans Die for Bad Accident After Lagos Concert

Plenty fans of singer, Seyi Vibez reportedly lose their lives for one bad accident. Dem talk say the people die while dem dey come back from Seyi Vibez concert on Saturday night for Lagos Island. One person wey see wetin happen, @alli_ya7, post video of the accident for X. As e dey advise people make dem no dey drive anyhow, she talk say the victims start car race for expressway. […]

todayAugust 25, 2025 112

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds