Lagos CP Tijani Fatai

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Police Calm Mushin Residents After Bomb Threat

By: Yusuf Abuh   Lagos State Police Command don assure residents of Mushin say dem dey safe afta explosion scare wey injure one person. Baba Commissioner of Police Fatai Tijani don do on-the-spot touch lighting, afta dem receive report of di incident. Police say dem respond quick quick afta dem hear di aproko call, about di allege say na bomb naim dey cause di panic. Dem also confirm say dia […]

todayJune 23, 2026 16

Lagos

Lagos CP Tijani Fatai Don Declare War Against Extortion

Oga Police commissioner of Lagos, Tijani Fatai like dis now don decide say im wan spoil business for young officers, dat im nor go take any form of extortion of innocent citizens. Di CP yan dis one for lecture series wey dem arrange to hellep police run dia work wella as Inspector General of Police don yan. Dat is, all dis once wey police go dey stand for road, dey […]

todayMarch 31, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds