LAGOS EDUCATION

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Official Dey Push for Safe Learning Environment for Schools

Olusegun Osinaike, the Tutor-General/Permanent Secretary for Education District II of Lagos State, on Friday, don tell schools inside the district make dem ensure say learning dey happen for safe environment. This one follow as schools for Lagos State don resume for the new academic session, 2025/2026. Osinaike, wey waka go monitor different schools under District II, talk say the aim na to make sure say students and teachers begin school […]

todaySeptember 19, 2025 8

Lagos

Lagos Commissioner Dash Students Writing Materials As School Don Resume

As students land back for new school session on Monday, Lagos State Commissioner for Basic and Secondary Education, Mr. Jamiu Tolani Alli-Balogun, don give out writing materials and vocational gadgets to some pupils and students for di State. He drop di items give di students as he commot some Management staff make dem go check how people dey comply. Di Commissioner lead Management Staff of di Ministry go monitor how […]

todaySeptember 17, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app