Lagos electricity

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Federal Government Sign Deal To Give Lagos 24-Hour Light

By: Mariam Ajayi Nor be small collabo doings as Wi Federal Gornment and Lagos state agree join body to give Lagos corridor 24/7 steady light. Say already wi oga Presido, Bola Tinubu don sign dis 24/7 Energy Zones magic project make e settle  all di financial and technical issues. Minister of Power, Joseph Tegbe, yarn dis micro soft word  after him go shook body for meeting with baba  Govo, Babajide […]

todayOctober 7, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds