Lagos Gorment Tell Civil Servants To Follow Computer Law
By: Esther Ayoola Unto computer movement, di lagos state don remix di 2025 public service rules, say dem no wan civil service wey dey drag leg again for this modern world. Head of service, Bode Agoro, nai tanda gigigba yesterday dey tell state workers say di old 2015 law book don old to run mata for modern time, and dat e no fit handle today digital speed and global standards […]