Lagos Protest

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Police Carry Lagos Protesters Go Court Over Anti-Demolition Protest

By: Esther Ayoola Lagos State Police command don carry activist Comrade Hassan Taiwo wey dem sabi as Soweto, and Dele Frank go Yaba Magistrate Court over protest wey dem go do against illegal demolition, di protest wey dem carry go Lagos Assembly. According to Prosecutor lawyer, Anthony Ihiehie, di two of dem join hand for di January 28 protest for Alausa and House of Assembly area wey cause wahala, block […]

todayJanuary 30, 2026 2

Lagos

Police Nab 18 People as Hoodlums Hijack Protest for Lagos

On Thursday, protesters storm popular Tejuosho Market for Lagos, say no light don dey kill their business. According to people wey see wetin happen, di protest start well but later turn to problem as police allegedly fire tear gas to scatter di crowd. But on Friday, Deputy Police Public Relations Officer for Lagos Command, Babaseyi Oluseyi, come release statement say dem don arrest 18 suspects wey dey involved for di […]

todaySeptember 19, 2025 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app