LAGOS STATE HOSTING RIGHTS

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Don Land Hosting Rights For Di First Ever National Intermediate Games

2026 fit be di busiest year for Naija sports for recent times as National Sports Commission (NSC) yarn say Lagos State go host di first-ever National Intermediate Games. Next year, Enugu go handle di National Sports Festival, while Delta go host di National Youth Games. Naija go also participate for di 2026 Commonwealth Games for Glasgow, and if Super Eagles qualify for di 2026 FIFA World Cup, e mean say […]

todayOctober 9, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app