Lagos Passenger Jump Out From Moving Bus Kpai Himself
By: Mariam Ajayi One passenger go jump comot inside moving commercial bus con kpeme, say di bus get askident go jam iron pole for Ojuelegba for Lagos State. According by di Lagos State Traffic Management Authority oga Adebayo Taofiq, for statement wey im wrap like moimoi, say di driver drink alcohol con dey drive wahwahwah. Taofiq say na based on di Driver wawa driving naim make di motor get askident […]