Lagos traffic news

6 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Bus Catch Fire For Adekunle Side, Say Traffic Choke For Third Mainland Bridge

By: Esther Ayoola Another gobe, say One ogbonge commercial bus say catch fire for Third Mainland Bridge near Adekunle on Tuesday afternoon. Konfam gather from Lagos state traffic management agency say di fire cause heavy traffic for  Iyana Oworo, but dem successfully manage am According to report, Lagos State Fire Service quick reach di area fight di fire. Say di fire happen because di bus catch fire for unknown reason, […]

todayJanuary 6, 2026 4 1

Lagos

Lagos Gorment Charge Motorist N5.7m Say Im Spoil Solar Streetlight

By: Esther Ayoola Starting from Lagos, say nor be small yawa for area, dat Lagos State Gorment don clear mata, wetin make dem bill one motorist N5.7 million for allegedly damage one of di new solar streetlights. Di Lagos State Electrification Agency (LSEA) tuk say di driber S. Islamiyatus, ni use im Ford Motor, hit di streetlight wetin nor good, igboweii for Abeokuta Road last week. Say, as driber ma, […]

todayDecember 22, 2025 12

Lagos

Two Pipo Die, Two Injured For Early-Morning Accidents Across Lagos

By: Esther Ayoola Nor be small tin oh,  Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) again don sama warning give  motorists  say make dem drive carefully after  Two separate accidents for Lagos early mor mor on monday claim two lives and leave two others badly wunjured. Na for inside  statement wey  agency  release give tori pipo, them give report that, The first crash happen around 2:30 a.m. for Otedola Bridge when […]

todayDecember 8, 2025 6

Lagos

Lagos Talk Say Dem Go Divert Traffic For Lekki-Ajah Road For Eight Months

Lagos State Government don announce say dem go start road work for Lekki-Ajah corridor from Saturday, November 15, 2025, go run till Wednesday, July 15, 2026, na total of eight months. Lagos State Commissioner for Transportation, Mr. Oluwaseun Osiyemi, talk say di project dey aim to improve road quality and make traffic flow better for one of di state busiest roads. Di rehabilitation go happen in two phases to reduce […]

todayNovember 13, 2025 6

Lagos

Daily Gamble: Lagos Yellow Buses Dey Kill Calmly

For dawn for Lagos, horn of danfo dey cut humid air as bus conductors dey shout destinations and commuters dey jostle for space, clutch bag, and brace for another day. For city wey get over 20 million people, traffic congestion na constant wahala, rail system still dey crawl, and commuters get almost no choice. BRT dey, but fleet no reach half of daily demand, so rickety yellow buses molues, danfos, […]

todayNovember 4, 2025 11

Lagos

Another Wahala For Otedola Bridge As Traffic Jam Don Start Again

Barely 24 hours after plenty truck crash happen for Kara Bridge wey cause heavy gridlock for Lagos-Ibadan Expressway, another road wahala happen on Friday. Dis time na 14-tyre truck and inter-state commercial bus wey jam for Otedola Bridge, inward Lagos Secretariat. Di Lagos State Traffic Management Authority, LASTMA, confirm di matter for statement wey dem release for dia official X page. LASTMA talk say di 14-tyre tipper truck wey dey […]

todayOctober 31, 2025 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app