LAGOS WASTE MANAGEMENT

5 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Go Buy 100 New Trucks to Keep City Clean

By: Esther Ayoola Lagos State Gorment don yarn say dem go buy 100 new CNG compactor trucks next year as part of 10-year plan to make city clean. LAWMA Managing Director, Muyiwa Gbadegesin, talk say dem go dey add 200–250 new trucks every year until dem reach 2,000 1,000 for daily work, 1,000 for backup. E add say dis long-term plan go join state-wide household billing system, wey go help […]

todayDecember 5, 2025 4

Lagos

LAWMA Don Intensify Crackdown On Illegal Dumping Across Lagos

Di Lagos Waste Management Authority (LAWMA) don reinforce dia enforcement operations across di state, as dem target indiscriminate dumping, black spots and persistent environmental violations wey dey threaten public health and urban resilience. Di Managing Director/CEO of LAWMA, Dr. Muyiwa Gbadegesin, talk say di waste management challenges for some areas still dey, but dem remain committed to end all reckless disposal habits. He explain say because of Lagos coastal geography, […]

todayNovember 18, 2025 3

Lagos

Lagos Don Ready To Shut Down Old Dumpsite

Lagos State Government don announce say dem go decommission major landfill dem wey don old for use, as part of plan to improve waste management and protect environment for di state. Tokunbo Wahab, di Commissioner for Environment and Water Resources, talk dis one for X (formerly Twitter) after meeting with all 57 Local Government and Local Council Development Area chairmen. Wahab yarn say dem go shut down landfills like Olusosun […]

todayOctober 23, 2025 13

Lagos

Lagos Go Use Fruit Waste Generate Electric Power For Ketu-Ikosi Market.

Lagos State don show plan to dey generate light from organic waste, The kind waste wey plenty for Ketu-Ikosi fruit market wey dey cause wahala for long time. Dr Olumuyiwa Gbadegesin, the managing director for Lagos Waste Management Authority (LAWMA), talk this one for the 2025 Yearly Lecture and Awards wey Property & Environment Writers Association of Nigeria (PEWAN) organize for Ikeja. Gbadegesin describe how things go take change, focusing […]

todaySeptember 8, 2025 16 4

Lagos

Lagos Begin Enforcement Of Single-Use Plastic Ban, Raid Supermarkets

Lagos State Government don increase enforcement of the ban wey dem place on single-use plastics, as dem raid big supermarkets come carry all the products wey dem don forbid, all na part of the plan to tackle the wahala of waste wey dey worry the city. On Tuesday, officials from the state Ministry of Environment lead operation for places like Blenco Supermarket for Lekki, Blend & Temple Hill for Ire-Akari, […]

todaySeptember 3, 2025 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app