LASG traffic update

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

LASG Go Divert Traffic For Lagos Women Run On Nov 8

Lagos State Government don announce say dem go divert traffic ahead of di 10th Edition of Lagos Women Run wey dey schedule for Saturday, November 8, from 6:00 a.m. Di Lagos State Commissioner for Transportation, Mr. Oluwaseun Osiyemi, yan dis one for press release on Thursday. Di 10-kilometre race, wey Lagos State Sports Commission (LSSC) dey organise with other stakeholders, go start from Tafawa Balewa Square (TBS) and end for […]

todayNovember 7, 2025 5 50

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app