Late General Rabe Family Kwanta with Kastina State Gorment
Con see problem oh, as pikin of late Major General, Rabe Abubakar (rtd), Isyaka Rabe, don reject claim wey Katsina State Gornment tuk say im papa die from diabetes and hypertension. Im talk dis one for interview with news pipo, say kastina state gorment report nor correct, as im papa no get history of diabetes. Isyaka add say some pipo dey even tuk say na snake bite or heart attack, […]