LAWMA Beg Lagos Resident To Stop Attack On LAWMA Officers
By: Esther Ayoola Di Lagos waste Management Authority don warn resident make dem try stop di bad habit of attacking and harrassing officers wey dey enforce waste management laws across di state. Untop yanings with newsmen, Oga Managing Director, Dr Muyiwa Gbadegesin, say officers wey dey try protect public health, enforce sanitation rules and keep Lagos clean, suppose get beta public support and not gbasgbose. Gbadegesin press tuks dat, all […]