Spalletti Rake For Newspaper Say Juventus Go Block Osimhen Progress
By: Esther Ayoola Juventus coach Luciano Spalletti, wey be Victor Osimhen former coachie for Napoli say, im believe im boys to stop Victor Osimhen Galatasaray for Champions League. Di two teams go play first leg for RAMs Park on Tuesday night. Osimhen don score six goals for six Champions League games dis season. However, Spalletti say, if Juventus must progress, e dey importankpa for dem to stop Gala deadly stikers […]