Falana Drag FG To Court Based On Dia House Sharing Format Judges
By: Esther Daniel Human rights lawyer, Femi Falana, don threaten to drag di Federal Government go court over di luxury houses wey dem hand over to judges for Katampe area of Abuja. Inside statement, e explain diĀ gesture as see finish and e no follow any law because other public servants no benefit from am. Falana talk dis after e watch di handover ceremony for television, saying di action dey […]