MANCHESTER UNITED

6 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Sesko Fire United To Fourth with 1-0 Win Over Everton

By: Esther Ayoola Manchester united fine form don continue as Benjamin Sesko come off di bench helping im team beat Everton 1 kondo for Monday night Premier League football match. Dis win sti keep Michael Carrick unbeaten, since e start to coach United. Sesko neva start any of Carrick six games but e dey fire wetin nor good, since Ruben Amorim comot for Manchester for January. Di Slovenian, wey score […]

todayFebruary 24, 2026 8

Sports

Former Man United Midfilder Keane Says Carrick Nor Be Di Right Man For United

By: Esther Ayoola Former -Man United midfielder Roy Keane  say United don improve  but Micheal Carrick nor be di man for di job after im beat Arsenal 3-2 for Emirates. Ontop yanings for post match conference, Keane  say anybody fit win two games, and even if United win all dia matches till season end, e ma nor go still  give Carrick di job. E say United need bigger and better […]

todayJanuary 26, 2026 5

Sports

Amorim Vex Say Man Utd Just Dey Waste Chances

By: Rilwan Agbomeji Manchester United boss Ruben Amorim don para after im players waste plenty chances as dem throway 1-0 lead take draw 1-1 with struggling West Ham for Premier League on Thursday. Amorim, wey dey fight to drag United comot from 8th position, blame im boys say dem no get killer instinct as dem don repeat di same wahala against Tottenham, Nottingham Forest, and even lose 1-0 to 10-man […]

todayDecember 5, 2025 8

Sports

Amorim Need Three Years For Man Utd – Ratcliffe Yarn Am

Manchester United manager Ruben Amorim need three years to show say e fit be "great" coach, na wetin co-owner Sir Jim Ratcliffe talk. Amorim go complete one year for Old Trafford dis November, but since e land from Portuguese club Sporting, e no too shine. United finish 15th for Premier League last season, dia worst since 1973-74 when dem bin relegated. Even after dem spend over £200m for transfer dis […]

todayOctober 9, 2025 17

Sports

Fabrizio Romano Don Reveal Why Man United No Gree Sack Ruben Amorim

Manchester United don clear di matter about Ruben Amorim. Di Portuguese coach wey dey under heavy pressure last week don dey safe for now. Before di game against Sunderland, people no sure if Amorim go remain coach again because United just win two of di first six Premier League games, draw one and lose three. Di 3-1 loss to Brentford make fans vex well well, and talk about sacking di […]

todayOctober 8, 2025 13

Sports

Man United Go Sack Amorim Before Christmas- Carragher Yarn

Former Liverpool defender, Jamie Carragher, don talk say e sure say Manchester United go sack Ruben Amorim before Christmas. Di 40-year-old manager don dey under heavy fire after United start dis season poorly, even though di club spend well during summer after dem finish 15th last season. Dem manage beat Sunderland 2-0 on Saturday, wey reduce small pressure for Amorim head. Di win carry dem go 10th for table as […]

todayOctober 7, 2025 22

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app