Marcopolo buses

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Uni Workers Enter Indefinite Strike Over Unpaid Arrears

By: Mariam Ajayi Workers for Lagos State gornment owned universities don enter indefinite strike over wetin dem describe as gornment failure to fulfil agreements with di unions. Di workers, under Joint Action Committee, JAC, include ASUU, SSANU, NAAT and NASU, and di strike affect LASU, LASUED, LASUSTECH and LASUCOM. JAC Chairman, Prof. Ibraheem Bakare, say di unions don try dialogue but dem don exhaust all channels to resolve di matter, […]

todayOctober 2, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds