How Vice Presido Shettima Take Open Abuja City Waka Waka Centre
By: Esther Daniel Wi oga Presido, Bola Tinubu don describe Abuja City Walk, one ogbonge 250-hectare mixed-use mega project, as big opportunity wey fit bring billions of dollars investment come Federal Capital Territory (FCT). Vice Presido Kashim Shettima, naim represent baba presido fry mouth during di opening of di project Sales Office and Experience Centre for Abuja on Thursday. Shettima remind everybody on how dem promise to make Abuja become […]