Middle East attack

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Iran Warn US Make Dem Clean Dia Mouth

Iran don warn United States say make dem “dey careful oh” after Presido, Donald Trump go threaten say im go attack against Iran sake of di war for Hezbollah. Dis warning come as both countries still dey hold peace tuks for Switzerland to try end Middle East war and reduce tension. Iran tuk, tuk, Mohammad Bagher Ghalibaf, say dia military ready oh, any kpoko, dem go do kpaka, and say, […]

todayJune 22, 2026 10

obodo oyinbo

US, Iran Finally Gree Peace Deal

United States and Iran don agree on peace deal and immediate stop to all military operations after more than three months of war for Middle East. Pakistan Prime Minister Shehbaz Sharif announce di agreement on Sunday, say official signing ceremony go hapun for Switzerland on June 19. US Presido Donald Trump sef don konfam di deal and order make dem reopen Strait of Hormuz and remove di US naval blockade […]

todayJune 15, 2026 11 11

obodo oyinbo

How Iran Fires Missiles Across Middle East

Say like dis Iran don fire missile across Middle East afta fresh explosion hapun for Tehran on Tuesday According to local media, say di thing cause power cut for parts of di city. Nor be amebo say US Presido, Donald Trump tuk say e fit attack Iran oil hub, power stations, and water plants to stop dia threat, as dia peace tuk nor dey get head. Israel Prime Minister Benjamin […]

todayMarch 31, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds