IGP Tunji Disu Warn Against Fake Election Tori
Our pipo get one tok say one rotten tomato fit spoil di whole basket, and na so fake tori fit spoil di general election without one single gunshot. Di Inspector General of Police, Olatunji Disu, don promise say Nigeria Police go remain professional and neutral towards all political parties ahead of di 2027 general elections. As e dey tokĀ for di Media Development Conference for Abuja on Tuesday, November 24, […]