Kamaru Usman Drop Retirement Plan
By: Esther Ayoola Kamaru Usman don make am clear say e go only retire only afta e win both welterweight and middleweight UFC titles. Aproko pipo bin tuk say Kamaru don near retirement afta e loss to Leon Edwards and Khamzat Chimaev, but Usman shock everybody afta beating Joaquin Buckley. U sabi say, Na im dey chase senior fighters like Conor McGregor and Amanda Nunes untop di wining of belts. […]