People Burn Child Kidnapper Alive for Agbarho
One angry mob on Tuesday burn one woman alive for Agbarho community, Ughelli North Local Government Area of Delta State, as dem accuse her say she try kidnap one seven-year-old pikin. One eyewitness for the scene of the incident for Ekwvere Road, talk say the woman hide the small boy inside sack, and she still dey carry Bible for one hand. Community people talk say na some residents wey dey […]