Carragher Explain How Liverpool Go Take Replace Salah
By: Esther Ayoola Liverpool legend Jamie Carragher don scatta table again oh, say di club nor go get problem replacing Mohamed Salah wen Salah go comot by di end of 2025/26 season. E tuk dis tuk for Liverpool website say plenty great players bin play for Anfield before Salah. E explain say nobody dey for football, wey dem nor fit replace, even though say im na goal scorer. Carragher believe […]