Truck Askident Happen for Kara Bridge and Shasha Roundabout
Two truck askident shele for Kara Bridge and Shasha Roundabout on Tuesday, as one tipper wey no carry load hang for bridge rail, and another truck scatter im load for road as e dey face Mowe, Ogun State. One LASTMA official say dem report di Kara Bridge mata around 7am, as police from Adigboluja and towing motor sharpaly reach di place where di askident happen. Anoda one happen For […]