Police Catch 9 Pipo Say Dem Kpake N60M Goods For Lagos
By: Esther Ayoola Zone 2 Police Command for Onikan, Lagos State, don catch nine suspects wey dey inside two big bad-gang wey work na kpake and divert goods wey pipo buy to sell. Oga Assistant Inspector-General of Police (AIG) for di zone, Olohundare Jimoh, clear every about di mata on Monday for press briefing Jimoh tuk say di Zone 2 Dragon Team detectives follow correct info wey original informant give […]