NAFDAC sachet alcohol ban

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Manufacturers Block NAFDAC Office, Kick Against Sachet Alcohol Ban

By: Esther Ayoola Say like dis manufacturers of spirit drink, wey dey under Food, Beverage and Tobacco Senior Staff Association dey protest, say dem nor go gree oh, for NAFDAC office, Oshodi-Apapa expressway, block di gate enter, say make NAFDAC open dia offices. Dem say NAFDAC seal dia factories because of di ban on sachet alcohol drinks and PET bottles wey small pass 200ml. Di workers carry placard wey write […]

todayFebruary 18, 2026 3

National

Senate Don Order NAFDAC — Ban Sachet Alcohol From December 2025

Di Senate don order di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) plus other regulatory bodies make dem begin enforce di ban wey go stop packaging of high-strength alcoholic drinks inside sachet from December 2025. Di lawmakers talk say dem no go give any more extension after di current one wey don already dey. Dis decision come after Senator Asuquo Ekpeyong move motion wey talk say make […]

todayNovember 6, 2025 22

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app