President Tinubu Land Kenya Ahead Africa-France Summit for Nairobi
By: Jolayemi Olajide Wi oga Presido, Bola Tinubu, AKA baba seyi don arrive Nairobi, Kenya, ahead of the Africa-France Summit wey go start later on Monday. State House media office tok say di Airbus A330-200 wey carry Tinubu land for Jomo Kenyatta International Airport around 12:15 a.m. local time after him leave France for di second leg of im three-country tour. During him visit to France, Tinubu meet global investors […]