Mexican Soldiers Kpai Big Drug Lord El Mencho
By: Esther Ayoola Mexican soldiers don go kapi big-time drug lord Nemesio Ruben Oseguera Cervantes, wey dem dey call El Mencho, for di town of Tapalpa, Jalisco state, on Sunday, According to Mexico Secretariat of National Defence, El Mencho, wey dey lead one of di most powerful crime gangs for Mexico, get $15m bounty from US gornment because of him criminal activities. Say, di operation cause beta wahala for area, […]