NEPAL

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

UEFA Go Honour Nepal Flood Victims Before UCL Matches

By: Damilola Adekunle UEFA go honour victims of di deadly floods wey hit Nepal before all Champions League matches dis week, with one-minute silence and special banner. Di football body say di banner go carry message “You are not alone Nepal”, as European football family show support to victims and dia families. Di 2026/27 Champions League league phase go start Tuesday, September 8, with 36 teams set to battle across […]

todaySeptember 7, 2026 10

International

“Soldiers Don Scatter For Nepal Parliament To Hold Ground After Two Days Of Deadly Protest”

Armed soldiers don block Nepal parliament ground Wednesday as Kathmandu dey waka for serious curfew after two days wahala wey kill at least 19 people and force Prime Minister K.P. Sharma Oli make e resign. Dis gbege na di worst yawa wey don burst for Nepal in years, e start after government ban social media last week. Even though dem later cancel the ban, gbege don spread like wildfire, protesters […]

todaySeptember 10, 2025 49

International

Nepal Comot Social Media Ban After Anti-Corruption Protest Wey Kill 19 People

Nepal don lift social media ban after one week, less than 24 hours after anti-corruption protests wey the ban cause turn deadly, killing at least 19 people and injuring over 100 others. Prithvi Subba Gurung, Cabinet spokesperson and Minister for Communications and Information Technology, confirm on Tuesday say social media platforms don dey accessible again. “We don cancel the social media shutdown. Dem dey work now,” e talk. Checks on […]

todaySeptember 9, 2025 100

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds