new minimum wage.

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

NLC Cry Say N70k Salary Nor Do Dem 

Nigeria Labour Congress (NLC) don cry out say worker dey sufferly dey dey, heavy Sapa and bad economy, even with N70,000 new minimum wage. NLC President, Joe Ajaero, fry dis tok  for Abuja as e drag gornment  say nor be wetin dem agree naim dey hapun,  price of petrol dey rise like high blood pressure. E insist say de two-week deadline wey dem give  Federal Gornment to cut  petrol price […]

todayOctober 20, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds