Tinubu Celebrate Mike Adenuga @73, Praise Am As Naija Business Heavyweight
By: Esther Ayoola President Bola Tinubu don give beta salutate to senior businessman and philanthropist Dr Mike Adenuga as im turn 73 years. Tinubu tuk dis tuk inside one seven paragraph statement, say Adenuga na real man wey sabi, wey don put correct mark for Nigerian business world. E tuk say, through Globacom, Conoil, real estate, banking and oil and gas, Adenuga don show excellence for many sectors. Tinubu wish […]