Lassa Fever Don Kpai 263 People For Nigeria
By: Kofoworola Olayinka Lassa fever don kpai 263 pipo and infect 1,115 others for 24 states for Naija, according to di Nigeria Centre for Disease Control and Prevention, NCDC. For di agency report wey cover September 14 to 20, 2026, NCDC say dem record 11 new cases, compared to 17 cases di week before. Di new cases come from Ondo, Edo and Taraba states, and 119 local gornment areas don […]