President Tinubu Declare Say No Shakement For Naija Democracy
By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don make am clear say, e nor get how as e go be, say democracy for Naija go stand fit, no mata di intimidation. Im yarn dis one when im receive big delegation from Enugu State, wey Peter Mbah carry come State House. Tinubu praise Mbah for di work wey im dey do to fight insecurity and improve health, education, and infrastructure […]