Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Tinubu don make am clear say, e nor get how as e go be, say democracy for Naija go stand fit, no mata di intimidation.
Im yarn dis one when im receive big delegation from Enugu State, wey Peter Mbah carry come State House.
Tinubu praise Mbah for di work wey im dey do to fight insecurity and improve health, education, and infrastructure for Enugu state.
Written by: News Author
democracy in Nigeria Nigeria democracy stability Nigerian politics news President Bola Tinubu speech Tinubu democracy statement
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026