Pastor Adeboye Drop Yans Say 2026 Hunger Go Reduce
By Ebi Oboko Di General Overseer of Redeemed Christian Church of God, Pastor Enoch Adeboye, drop 2026 yarnings during church cross-over service for Redemption City on New Year Eve. Adeboye talk say Nigeria go see economic recovery, reduction for hunger, and small-small businesses go begin do well. He also predict wetin people dey call “reverse japa,” say plenty Nigerians wey travel go abroad go start dey return home. On di […]