Senate Call Emergency Sitting Over Electoral Act Palava
By: Esther Ayoola Senate don call emergency plenary sitting for Tuesday as pipo dey vex for di way senate take dey handle fi Electoral Act (Amendment) Bill, especially reports on clause to comot real-time electronic transmission of election results. Di announcement come from Clerk of di Senate, Emmanuel Odo, say, Senate Presido, Godswill Akpabio don order all senators make dem reconvene by 12 noon on Tuesday, February 10, 2026. Dis […]