Employ 200 Judges Enter Court – Presido Tinubu Yarn
By: Rilwan Agbomeji Wi oga Presido, Bola Tinubu say, don go send message give wi Senate to propose 200 more judges for Court of Appeal and Federal High Court. Tinubu say di plan na to make di judiciary strong wella and reduce di plenty cases for court. Dis request dey inside two different bills wey dem read for Senate plenary on Tuesday by Senate President, Godswill Akpabio, as lawmakers resume […]